J
Josh✰
@lordgradient
no twitter bio || DM for PR & Promos
𝕏
Joined August 2022
5KFollowing
7KFollowers
Pinned
J
Pinned
J
Josh✰@lordgradient · 1 h
wetin una dey always gas about this fola guy sef na farm stream full him collection walahi I never see anybody for real life dey spin the guy song before
9
2
20
0
571
J
J
J
J
J
Josh✰@lordgradient · 12 h
we fit do swap deal na Lewa for Isak Newcastle no go like legend of the game?
4
7
27
0
672
J
J
Josh✰@lordgradient · Jul 23
oml you can't be looking like who dem squeeze leg born and be making some kind of tweets about people's physical appearance sha
9
12
40
0
685
J
J