Kenny Pizzy
@kenny_pizzy
Wizkid soldier 🪖 🦅 artist 🎙️ dropping my first single soon 😩
No matter how hard you try,people only see your mistakes. Stay focused,not discouraged!!!
My first single "STORY" drop August 23 😩 I believe say I cooked abeg mutuals hope una ready for me

Your gass fit done finish make you think say na because you reduce the pressure 😂💔

Wizkid is eating White Rice, Plantain, Moi Moi, Goat Meat & Fried Fish Today. The order is placed and taken care of! ❤️
Normally forex no be anybody mate 😂 Your 55k doze fit turn 500 in 20 minutes 😒😩💔

wizkid, my idolo. he dey ship foreign babes weh get sense. omo ogbon 😂
Wizkid Fc una never wise up? Every single time Big Wiz drops, davido suddenly get one drama to shift attention. It’s not coincidence, it’s strategy guys. All Wizkid Fc don dey post am now 😅 him plan don work over us smh