Elhi KILI KILI🌹
@its_elhi
Balance & sit up on me || [email protected]
@wizkidfc_I just dropped the hardest IDK verse €......even dr Dre no fit talk sey e no sweet Have a listen and confirm it @WizkidSource
Love wey Dey sweet my body body ❤️ Never seen my brother @femi_dapson happier @simisanya you definitely came in his life and graced it with your glow
My brother got on one knee…..Damn!!!! I cried for the first time again since I watched titanic @femi_dapson Is it safe to call you our wife now ?😂 @simisanyaaq
Check out @its_elhi the guy too bad Killi killi 🔥
TOP 20 MOST STREAMED ARTISTS THREAD?? ❤️ QUOTE/COMMENT WITH YOURS!
I won sleep small make nobody buy car before I wake ooo This one wey everybody just Dey buy Tesla like sey na speedy biscuit
Naso them collect my phone for oshodi 🥹 ditto.fm/smooth-crimina…
Elhi you too bad abeg 🔥 @its_elhi Check it out guys open.spotify.com/artist/4o5e5s9…
Extra loving extra loving ko le pami Smooth criminal out now
You’re a smooth criminal 🥹 Guy!!!!!!! Walaih you’re goated @its_elhi ❤️
open.spotify.com/track/7d5f1DmM…
😂 do it!! I Dey for you…..free performance for the naming ceremony
Omo @its_elhi na ashewo nothing una won tell me 😱 I fit later use this song give my babe belle ooo 😋 ditto.fm/smooth-crimina…
From me to you SMOOTH CRIMINAL out now on all platforms ditto.fm/smooth-crimina…
Sweet Fanta girl oh….i no fit forget o Hardest verse right now !!
I will eat my own cake and have it You Dey whine ?….no be me buy am ?
Keep pushing everything you are going through is nothing but PHASES