ɪᴛᴀᴄʜɪ.ᴊᴘᴇɢ
@itachizaheer
ᴀʟʟ ɢᴀs, ɴᴏ ʙʀᴇᴀᴋs ⛽️| ʏᴏᴜɴɢᴇsᴛ ɪɴ ᴄʜᴀʀɢᴇ, ɪ sᴘᴇᴀᴋ ғᴏʀ ᴛʜᴇ sᴛʀᴇᴇᴛs
Dear God, i commit everything into your hands. I don’t know how i’ll scale through but as long as i have you, i know it’ll all be good in the end.

That ACL broke my heart in ways i could never explain.
Name a player you invested all stocks in but crashed. 📉😕
Anything dump for the rest of the year, just count me out till i guide. Because i dey suffer wetin no good 😂😂.
Bro to bro : TI Blaze dey sing pieces! Jesus wept! As in, him sonic ability dey burst my head every freaking time.
Once you play ti blaze or barry jhay for me, i fit buy you beans and bread. If you come play Oba by ti blaze featuring barry jhay, walahi i will buy you cana. Na only me know how much i love that song and the both of them.
Okay so which one is dua lipa ?
Dua Lipa shares new photo with fiancé Callum Turner.
That one girl that her wig smelt like wet goat in final year, oh my dear lordddddd, i actually don suffer.
Why you go even get body odour sef???😭
I don’t think any tweet don ever touch me the way this one touch me, na every 4 to 5 months i dey remember am, like bro, what did i do to warrant this ?😔
3k for pasta, you say see you tomorrow🤣 If you see me tomorrow make e no better for Elochukwu🤣
“Wetin me and wiz khalifa get in common ? Hahahaha we dey smoke igbeaux” . GOD, that video dey always wound me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
This gabzy and victony joint dey buss bro, as in e dey buss wetin no good bro, these niggaz dey actually make great and beautiful music
So wait, all these noise from these micro influencers na because them say that girl no fine ? To get clique good oh, because if them call me ugly, na that bat with first class and tino go first agree say i hideous wetin no good 😂😂😂😂
Oba zelle, Messi sef confirm my boy chai!
"Pedri Gonzalez" 😂😂😂😂😂
Forget all these talks, if your skin full, go block am 1 on 1 for the computer village make you confirm him voltage.
You are actually very stupid for this. People who have seen you irl know you look like shit. You are just a poor wretched boy who used to run errands in computer village. Good for nothing bastard. Keep behaving like a fool online, I hope someone posts your picture someday.
Die it joor, them be like 6.
at the end of the day your real nggas no pass 2 or 3
Caught myself watching BBN with my mother this morning, shame on me😭
This “online lo wa” talk dey always funny me. You think say na only you football club sign ? Comport yourself joor 😂😂
Car insurance keh ? Smartcash, i never even know if i go see rent for next year anytime soon, you dey yarn me about car, how na 😭
I don chop pass 6 big pieces of turkey from pot, guy how these people go leave only me for house ? Which kind risk be that ? Make i go drink Chief wine join. This night go lovely😋
These people no come back, them get mind leave only me for here, wow!