ISB (World President)
@isokoboy12
Isokoboy DJ Entrepreneur Fashion Tech
The reaction of man cannot stop the decision of God. 馃イ
Na wetin u call yourself for this life dem go call you. Make person wey senior you Dey call you snr bra 馃ゲ biggest 馃イ
If you no Dey talk about money around me comot for here.
What you speak of you become. Talk positive to yourself everyday. God is alive oh. 馃イ
Wetin you take Dey hear word they inside your head no be these two umbrellas 馃ぃ
Nothing sure pass God for this life. If you like Dey do rubbish. 馃イ
Your reasonings plays a very important role in your growth. Think positively always. 馃イ
If you no value penny. You no go value Pounds. 馃イ
I no really like to talk I always say text me. 馃ゲ
If you want to reach the impossible you go need make decisions. 馃イ
Wahala session all them these ones 馃イ
Ou LaLa Ou LaLa 馃崷馃崹
I remember only what my mind allows me. Positivity 馃イ
As you Dey know thyself like this you Dey stop some kind nonsense 2sec. 馃イ
Today 12 marks it a month the ISB Originals Maison has been in operations! The numbers of persons we鈥檝e served is immensely impressive. Big love to everyone checking us out. 馃悵
The thing be say everyone knows who love them and who don鈥檛. 馃イ
The world does not know how to accept difference; you have to learn the hard way.