Southside penny ✨👑
@icecoldpenny
Omor @firstklaz_ just liked and reposted this tweet guyyyy I wan madddd🔥🔥
Wayo Allah you are berri pine Omor I can't wait for balli-en-ciaga @firstklaz_ 🔥🔥🔥
Wayo Allah you are berri pine Omor I can't wait for balli-en-ciaga @firstklaz_ 🔥🔥🔥
‘confirmed, out with the project! Congratulations y’all 👏🏽🚁
No I DON'T KNOW WHAT IT FEELS LIKE
Do you know what it feels like to afford anything I want?
"Bad things happen to Good people" But I'm not a Good person nau 😔😑
Once day break na to go find boom box use this one take start the morning

They wanna "PEP TALK" make them go play for MANCITY ahhhh 😭😭🔥🔥🔥 @BlaqBonez

We no fit be set o Na me wey sing sing the best🔥🔥😭😭 @Mayorkun fire album
@Mayorkun So na wetin you been they keep from us be this??
I want more I wan dey cheat economy😭 Ahhhh @_WizardChan_
Definitely Asake
BEST VERSE ON OLAMIDE'S "99" GOES TO ______? 🤔
(picks the mic) If you think otherwise then you're just a horrible person (Drops mic & flip my way out)
Obaa sima by fireboy is one of the best songs wey anybody don open their mouth sing!! (Drops mic & moonwalks out)
Chai @Folapondis you go wound me😭😭 Guyyy you sabi singggg🔥🔥🔥
Very Soon with the Captain out now @BNXN 👨✈️ music.empi.re/verysoon
This is the best song on the 5IVE Album even @davido cannot tell me otherwise
💎
FUCKKKKKK😭😭 @Folapondis just liked this post I wan mad guyyyy🔥🔥 Just so you know @Folapondis I'm your number one fan and I love you sooo mucchhhh🥺❤️
@Folapondis and @KizzDaniel can never go wrong together, this Fola guy na the real cheat code for the industry guyyy see music🔥🔥🔥
Nah this is a 10/10 album @KizzDaniel no bad songs 😭😭🔥🔥🔥🔥
@KizzDaniel vadooooo you go wound me I never Comot earpiece for ear since 😭😩😩
Na that June 14 I dey wait for gan gan
boyllona.com/tour
Make nobody love @davido again we don complete
I love this guy with all my heart. ❤️