peter
@iam_pterr
I don run one small thin for u to brighten ur day ππΎππΎ no worry everything go Dey alright. As ur birthday dey load u no suppose dey worry Go order somethin light for everybody for house πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
God , you are king over all kings . I need you right now even more than before . Please make a way π
I say make my babe help me do somethin she come send me dis picture abeg wetin e mean?? π©π©

Trust is powerful but in d wrong hand it is deadly. Betrayal doesnβt come from enemies Not everyone standing beside u is standing with u. ππΏββοΈππΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
I decree and declare dat side chick go carry belle π€²πΏπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
The Lordβs Prayer Emphasis on deliver us from evil πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
Dog meat and palm wine >>>> Too sweet !
Na d way my dog dey behave like who dey pay rent dey muzz me πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
E get d kind wisdom u gat get to marry 2 wives. If u not ancient or u no get money believe me, u no go live long. Ire oo πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
Body go tell amβ¦β¦he go think say e dey sweet, when the matter go start, body go tell am
Madam throw oga out of d house, oga fly to Nigeria the following week go marry another woman. Now first madam wan reconcile ππππππ Like dis oga don get two wife, home and abroad Ire o πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
U go say u wan chill na lie oo π€¦πΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ

Another man fit give ur woman belle make d pikin still resemble u like mad πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
Pukki and ribs π€¦πΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
Drop ur acct no ma ππΎππΎ
Admitted ππππ hey God πππππ please oooooooooo 26th July is her graduation 29th is her birthday.... oluwa Sanu Aye Mii one and only
One free tip No successful man actually has time to hear ur failure or how much u have suffered πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
Omo I don dey miss Woodward He for don run am asapu Ineos dey price like say na os dem wan carry π©π©
π¨ EXCLUSIVE: Alexander Isak tells Newcastle he wants to explore move away from club π Full π£ details amid Liverpool interest... #nufc #lfc dailymail.co.uk/sport/footballβ¦
πππππππ If Na gurl make she come stay for my house dey cook and clean ππΏββοΈππΏββοΈ
Someone borrowed you money, you didnβt pay back, but youβre asking the person to use the money youβre owing to just collect products from your brand. You are a thief.π«΅π½
No rich man is hard to meet, u just donβt have the value to get their attention. Meanwhile I just Dey with my cruise for now πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
Na infection u don carry so Go for check up πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
I slept and woke up with big lips. Wetin be this ?
Obviously there is a new sheriff in town I b wan use style peep weda dem don barb am lorlor πππππΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
Na trust issue na make dat acct go so Wen she dey complain say dem shadow ban her and Gaza offered to help her on d condition say she go come over she declined Pride πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
Her old account got suspended π Help @Odunayolizzy264 rebuild she follows back ππΌ