MÄSTËR MÏÑD
@highdee67
PATIENT PERSEVERANCE AND PRAYERS 3PS |———————| PRAISE GOD AND APPEASE YOUR DEVIL 👹😈👹
Please who's ADEAYO AYOOLA I'm eating suya with ur exam paper now omoh uno Sabi anything aswear 😂
Just because he dated you for 8 years doesn't mean he will marry you, my cousin studied medicine for 6 years he is now a DJ😂😹
Rock 🤘 on fam
Pre-save link to Someone, Somewhere❤ sndo.ffm.to/vdn5ypy
Dem fit teach u how to catch fish make water still carry u go Nobi everything Dem dey learn 😁😂
And then there's @Annie_Versal, one hell of an amazing girl, @highdee67 too, Kareemah, @officialsuusuu and many of amazing people I met on here, you guys are the best!!
To those of u wey I tell sey make una fear my return, fear no more my Tfare don lost
7 words that can kill a child , Your Mama Don Dey Find You Since 😂
Perfume 350k I ask how many liters na so vendor vex block me 😂😹😹
I jam ur babe 4 shrine with ur picture maybe baba wan do frame for u
Technology will never impress me until l'm able to download food 🤧😌
I dey pack load for school Garri no wan enter bag😭🥱 I quickly comot the textbook wey collect space.😂😹❤️
Always fight for what you want , even if na my babe carry am 😔🫴.
My own na to listen to music,be a fake friend, post memes and hope for better days
Right labubu left labubu If u look front labubu back labubu All of una go soon run mad
This period anybody wey sub for you or send you card gather people go Greet am o😂
Diswan wey all of una dey collect wire make nothing happen to our light ooo