𝐆𝖔𝖉𝖘𝖔𝖓🐐
@godson2710
character is power.
Some people nor need advice, dem need experience the bad side of life so that dem go get sense.
Na only for Nigeria dem dey rescue who wan keel himself con still beat am join😂
JUST IN 🚨 ONE CONDITION DROPS THIS FRIDAY !!! WIZKID FC REPOST & LIKE IF YOU ARE READY FOR NEW WIZKID ! ❤🦅
You can only keep four ▪️ Football ▪️ Women ▪️ Music ▪️ Money ▪️ Water ▪️ Weed What’s it going to be ?
♥️🦅
Quote with the last Wizkid's content you saved on your device! I'll go first:
Wizkid FC girls are rejoicing right now 😂 One Wizkid fan is single so shoot your shot❕
This one wey I just Dey see geh geh hype for everywhere, wetin he talk again ?
JUST IN 🚨 BNXN’s “Captain” returns back to 1# on Nigeria Apple Music Top Album Chart displacing Burna boy No sign of Weakness 🔥!