Feladehusla
@feladehusla
DIFFERENT LIFE 💿OUT NOW
Happy Birthday Cabal Man ….. VERIFIED HUSLA
🎄fan love 🫂It’s A hustlers Town 🏠
Which Feladehusla Song would you play first with Sound Speaker ?

Very few rappers can do what feladehusla did on his latest single "different life", abeg make una learn to appreciate greatness 💥 . This sound go blow your mind 🤯.
Demon Time Bagged A Million Streams on Audiomack Ft @MOEC_OF $ @Evado_042 🙏🏿


If you Dey listen to Different Life you go just Dey shake your head
Message dey dis jam Baad bad @feladehusla top cartelman 🔥🌟 Choose a different life today
Delivering your polling Unit
LoL 🤣 na this Local man get am disturbing his unit
Who get this voice … na typical Aba voice I Dey hear so… bring em flowers 💐
All these unbelievers una go respect fela by force 💪. Take your flowers my gee and cement your name as one of the best in the rap industry . This is real life trap 🚫⚡🔁 @feladehusla #differentlife
I never had any sense of entitlement, nobody owes me nothing. I expect the worse from anyone and nobody is coming to save me but me.
How @feladehusla felt when he was recording different life 😩🔥🔥 man was in another dimension