Dr Craze
@crazeclown
Comedian❗️ Actor❕ Doctor❗️ Content Creator ❕ CEO HOUSE OF CRAZE | 💯 📧- [email protected]
Yes! I’m suppose to be their Nepo uncle but LAPO trauma dey always push me to advice them about life choices. 😫
You wey don turn nepo uncle, Na money them expect you to press. Advice without money go be like noise
Damn! I don gradually dey turn to those type of uncles wey dey always advice us about life whenever he come visit. 😫
My guy abeg that first picture na jail you dey?
2017 vs 2025. Thank God for growth and wish you all the same🙏🏽
Memories! Memories! Memories mahn! No matter your status just enjoy whatever life throws at you. Those memories na him sweet pass
This LAPO and NEPO bangs don make me see some of my childhood niggas 🤯😫 some I hvnt seen or heard from in over 20yrs
Na only when you don make am you go comfortably dey post your bad throwback😫if you post am when you never make am, e go look like recent pictures 😫
I no fit remember wetin I dey do here but na period when I dey hustle for Sabon Gari market Kano. Facebook no dey forget since 2009. See how my skin sync with my hair

See dem dey drag who poor pass 😂 why must everything be competition.
😂😂 Una want make I defend my LAPO days? Make Una no vex 😫 Nepotism don wipe out some memory.
I grew up in Sabon Gari Kano to be precise for 18yrs before I left for school. Go to Kano and check out Sabon Gari 16yrs after I left. Poverty no be competition, na mindset and only you fit save yourself.
Someone was offered 1.2B dollars for 4years work!!!🤯🤯 The future is about to be crazy with AI!

LAPO get levels … Inside LAPO dem get Rich, poor and finished LAPO kids
Oshey commissioner of LAPO kids 👏🏾
Bro u look well fed here... And u even have time to gym. U are not a lapo baby.