BBC Pidgin
@bbcnewspidgin
Na our official handle for BBC News Pidgin Service. News, features videos and tori from West Africa and di World full here.
New tins wey be like say drama wan start don begin happun for Labour Party. bbc.in/4f3UMOV
UK govment go cut foreign aid and Africa go dey more impacted bbc.in/4maocNM
How Nigeria and Morocco cruise to 2024 Wafcon final bbc.in/4kTwrN4
Di Atlas Lionesses like Ghana neva win di Wafcon bifor, na dis go be dia chance to see if dem fit to beat record Champions Nigeria to make history. bbc.in/3IAW5ZH
First Half of Extra time don start Morocco 1-1 Ghana Live update: bbc.com/pidgin/article…
EXTRA TIME: Morocco vs Ghana E don red. Live updates: bbc.in/3UrMruO

Bayana Bayana equalizer bin put fear for Super Falcons body but defender Michelle Alozie score di winning goal for Nigeria bbc.in/4nZ7sdQ
Linda Motlhalo don level am for Bayana Bayana Game on!!!! Live updates: bbc.in/3IFiPYs

Rasheedat Ajibade put Super Falcons ahead just at di end of First Half Live updates: bbc.in/44GFTi2

Ghana vs Morocco live: Black Queens go play Wafcon 2024 host nation for di next semi final game bbc.in/4kQnRyE
Nigeria 0-0 South Africa Chinwendu Ihezuo, Folashade Ijamilusi, Michelle Alozie all start for Super Falcons bbc.in/4o0hhZ5
Wetin di court take approve dia deportation na one US immigration policy wey dem dey call Temporary protected status (TPS). Wetin be dis TPS and how e take concern immigrants? bbc.in/46i8RG9
Security officers block Senator Natasha Akpoti-Uduaghan from entering National Assembly building bbc.in/4o0xvS7
Nigeria vs South Africa Wafcon semi-finals match preview bbc.in/4lFcFpB
How South Africa Education Minister enta wahala wey lead to her sack bbc.in/3TSiQL2
'My friend die for my front': How Air Force jet crash enta school, kill pipo for Bangladesh bbc.in/450B2qK
Ghana dey investigate how thousands of weapons take 'vanish' from military hand bbc.in/3IEuy9G
Malcolm-Jamal Warner, The Cosby Show star, die at di age of 54 bbc.in/3GU9ETo