Flexy Nice
@bahd_citizen
WIZKID ❤️🦅and Omah Lay 💜
Dem say wizkid name dey bring engagement?? Na true?? 😳 Make I try shaa! WIZKID IS THE GREATEST AFROBEAT ARTIST ALIVE! 🦅❤️
Hit me with one harsh truth you've accepted so far as a person.
Hit me with one harsh truth you've accepted so far as a person.
Omo Dj Tunez sha use me catch cruise back to back today, oya nau.
Dem dey call you sweet boi, Intentional man you dey laugh dey smile abii?? No worry your eye go clear! 😂😂

As I take post dj tunez reach I no see 100k collect 😂😂😂 chai
Make @DJ_TUNEZ just submit one condition for Grammy e come win am this app no go contain us😂
Make I try am too WIZKID World Best
Dem say wizkid name dey bring engagement?? Na true?? 😳 Make I try shaa! WIZKID IS THE GREATEST AFROBEAT ARTIST ALIVE! 🦅❤️
OGBAFIA! anything for the boys? 🦅❤️😂
FULLY ACTIVE!!! 🤜🏿🤛🏿 OGBAFIA!!!
Na girl wey her toto don wide-slack finish dey find big preek. Flex ur small preek kings 👑
if 5k is not too much for you, like this post and retweet don’t drop aza
July dump but make it your transaction history