I.C.H.A🖤
@afro_dany9
🤐
Removed all this fools Make una go Dey form celeb for una papa parlor

Na this same app Some two 🤡 say $23k is not money Chai Their papa fit no get $500 anywhere
Wetin man do man? He paste man 5K paste Toto 1M Ok now MMs
Oya confirm and Happy Mother’s Day
All these girls no sabi anything than to shake yansh for TikTok 🤦🏾
Opps go soon say Ps2 better pass Ps5 Make we Dey wait 😭🤣
E go hard make opps play Ps5 o😅😅😅
A woman doesn’t believe that she’s broke she believes that she’s dating the wrong guy😂
They believe Ure more responsible doing slave work 9-5🤣 chai poverty mentality
You see me sit down comfortable for front of my house Monday morning, dey smoke my igbo and lucozade boost, you dey ask me why I no go work. You don see me go work before? Abi who tell Nigerians say you gats leave house for work before you make money 🤷🏿♂️
So a moderator removed me from OTF cuz I was tryna help the streets with updates Same thing they did in mountain of fire and gents gathering All of una Dey mad I go Dey chop my update lowkey dey cashy dey go