TERRORIST👿
@_bigkelly17
BELIEVE & PRACTICE🦅❤️ Music Lover🎶 I Stan DAVIDO🐐
Hi💕
If I get the money wey some celebrities get🫠 Guys wey go fine pass me no go pass 2😌
.@davido’s “WITH YOU(official Video)” feat. @Omah_Lay has surpassed 15 Million Views on YouTube 🔥⚡🏃5️⃣
this @I_am__badru guy na drunkard, no wonder he dey always drop tweet like person wey no get sense
So baba, make I drink goat bl@od, if them sh@ot me gun e no go enter abi. 😂💔
Small ynash dey shake oo If God dey for you, Nobody can be against you🥹😂😂 Nothing do you Idolo #CHIVIDO 2025
This is what they planned against Davido 4 weeks ago. I'm not surprised.
Davido's PRO(Dre official) Davido's Ex Baby Mama(Sophia momodu) Una no go see draw aje Una no go fit stain e white And the WEDDING MUST HOLD!!!!
Even @SAMKLEF wey dey do cho cho dey among, Allegedly oo😂😂 When Dem wan start to dey beat Dem Leave this one for me😭😂🫵
Fuck all the rumors abi e get when I talk say I be pastor ?😂❤️
Shey na man wey I for carry? 😂❤️
Idolo keh ?😭 Today go Sha long 30BG fasten your sit belt y'all and be ready w your defending tools
Na this type Davido see con sing>>>> 🎶When I look into your eyes all I see is your waist🎶🥹🤭😂

Wizkid no get fans😭😂😂 Delulu fanbase wey dey station head dey stream bcos of bet wey Dem play🤦 Not actually cos they like the song😂😂

Comparing Davido and Wizkid is like comparing Messi and Chukwueze. IT'S DISRESPECTFUL
Guys, I fit give my life to Jesus today. e get wytin I just read for Ecclesiastes 😭
Dear God, Please calm our mind, heal our hearts and take our worries away🙏 Good morning fam❤️