📷 OdogwuShotIt 🙌
@__Osakpolor
I'm first an Edo man before a Nigerian | I'm a Celestial | Photographer
Them say idemudia done fall he nor fit stand up again
How una take dey meet people wey una dey sleep with ?
STOP sleeping with people you met on Twitter!!!!
As we Mature, we realize that a Healthy Body, a Calm Mind and a Peaceful Life are what we truly need!!!
Abeg shey Edo men dey talk I love you for relationship? Make una quick talk before I do mistake
Hi @kemiadetiba. As an Edo conservative, I thank you for the excellent work done on To Kill A Monkey (the movie). It will be great to collaborate with @EDOCENTRIC_2 @GreatestEdo and @EzomoKakadu to build a series on any aspect of Benin history. The series will be endless.🙏
Fact Check: Girlfriend’s day is a day for the female gender to appreciate each other for their bond and friendship Conclusion: This has nothing to do with the men in your life, it’s for yourselves and should be done by yourselves Happy Sunday Kings 👑
God bless my leader 🙌🙌🙌
Some of una go shout “my leader” before una go eat, before una go pay rent, before una go pay children school fees. 🤦♂️ Una go just shout MY LEADER till una die. Political jobber!
I need my man for the weekend 🤦🏼♀️ Body massage till I fall asleep
I need my man for the weekend 🤦🏼♀️ Body massage till I fall asleep
When you have a huge following here; no matter how stupid what you put out is; you’ll still have folks supporting you.
Make I send you money keh? You wey dey stingy with breast
Who just start life dey mock who done marry two wife Nah when life hit you, you go know say marriage no get manual
Dear photographers, the moment you start chasing perfection, you loose your originality.
In Benin, if you have not paid the bride price of your wife, you cannot collect the bride price of your daughter…
Nah From Okpebholo body you take carry this one so?
Them mad that died was 100 years old He’s their leader, and the members i saw yesterday were mind blowing.
Nor vex Ma.
Telling a girl you love her because you want to fvck her is a gutter behavior
Some of these akate sha, you dey find car wey you wan use form big man for village and you no wan press Money 🤣🤣🤣
Telling a girl you love her because you want to fvck her is a gutter behavior
Is 200k a fair deal to rent out a Lexus 330 for one month ?