Whizzberry
@Whizzberry_
Musician
Meeting big wiz again im so much God did 🙏❤️❤️❤️❤️❤️🦅🦅🦅🦅 thank you so much sir @wizkidayo #wizkid #Wizkidfc
I’m blessed 😇 Thank you so much ALH K1 Wasiu Ayinde thank you so much Big wiz ❤️
Make I dey do content you mean skit 😂 Only big wiz influence go make your life better make una no worry
If you no Dey post wetin you Dey make or your success dey always think you’re playing lmao 🤣 naso una call Peller fool and he dey carry money go I suppose see road follow bush 😂
Una too do oo .. una dey advice person wey dey live good how e go live his life yall should go hug transformer 🖕🏼
Drop ❤️🦅 if you’re ready for @DJ_TUNEZ x @Folapondis one condition 🔥
Wizkid influence no be here anywhere where I enter dem dey always gimme regards tell me one reason why I no go love Big wiz
🚨| Incroyable à quel point le sosie de Wizkid lui ressemble ! 😳 📸 : @Whizzberry_