Gabriel Maryann Ifeoma🦅
@Unusualann13
Social media manager💻/ An Entrepreneur/ WIZKID lover🦅/ ❤️ Cruise&Love and Light / For work📥 DM
So my sweet AJ don turn old taker😩😩Him and princess na my best babies Sha❣️
I fit dey date you make you no know😂🤭i no go even dey talk to you. Na lowkey things😎😂😂
🚨Wizkid FC x Tygers Streaming Party 🔹Streaming App: Station-head 🔹Date: Today 🔹Time: 7pm - 11pm Nigeria time 🔹Host: @prioritiesaj See you guys there 🦅🐅
Wizkid’s “Morayo” has now surpassed 379M streams on Spotify. : 379,284,344 [+744,301]
Once “GRACE” drop and we do 10k first day stream I go drop my nude 😭😭😭😭😭 Bro I love y’all 🤍🤍🤍🤍
Nothing una wan tell me, Daniel regha don dey m@d cuz who eats bread and pepper soup 😭
Tyla dey sing hin praise for Radio in the UK. Tunez no allow TL breathe with his praises! Work smart guys!
This is worth more than Gold, Wizkid FC worldwide God Bless you all 🦅🦅🦅🙏🏽
If Wizkid DJ fit comot Burnaboy for no.1 then it mean say oloye life don Orobo 10 kilo😂
DJ TUNEZ, WIZKID & FOLA “ONE CONDITION” is the NUMBER ONE SONG IN THE COUNTRY! 🇳🇬🦅🔊
Saying a prayer for every understanding woman on earth! ❤️😎🦅
You don’t just hear this song… u feel it this kind of chemistry doesn’t happen by accident Big Wiz & Tyla did damage… elite link up👌
That person wey you turn to your friend because he/she gossip another person matter give you go still stain your white when time comes. Karma!
If there’s one thing I’m grateful for regarding Wizkid, then it is how his name or that of his team is never mentioned on any trending public topics! Self respect no be pride, even if na pride, so be it 🫡