Horla Tun Bosun
@TunHorla
I Might Walk Slowly 🚶🏻 But Ain’t Going Back ⚠️💯 #WizkidFC #Mqchala🦅❤️. #Messi 🐐
I don’t know know how yet, but I believe very soon I’m gonna smile, happy and it’s gon be forever 🙏🙏
Abeg baami anno get IG but I don follow u here rt ur post and rt ur pin too even if na sub my head catch I deh cool with ham boss
Your sold out stadium show or comot here 😂 dem comot Werey for show e go gumbody with Chris as usual 😂 😂 bring ur solo stadium or comot here 😂😂
Your wizkid can never 📌.... Hold on let me drop you the main videos
Your fav go enter coma for 8months straight if he try to recreate this 📌 we no dey do gumbody stadium here na we sold ham out 😂 😂
Your fav go enter hospital if I try recreate this 📌.. Stop playing 🔥 🥵
Na your birth right , the world industry na you get am my Idol ❤️🦅
Bury dem with success! 🩶🦅
But ur fav do 23different kind of promo even a 30mb girl sef do the thread so, una dey compare all this to person wey do 23 different kind of promo lol
Wizkid chased clout for 1month prior to release RCA playlisted the album massively RCA sent 3-4 songs off Morayo to US radio US celebs paid to vibe to POMH Mothers name used to generate sympathy streams Biggest I’ve ever made gimmicks Billboard ad placements But “NO PROMO”
Good morning baami…abeg make men taste mtn sub this morning baami
It's a brand-new day to stick to your plan- nobody's got a better one for you. Keep pushing forward with what you're doing until a better plan comes along. It's all about your unique mindset and chasing those big dreams❤️👏🏾
Please quote this tweet with anything in your gallery 🥹❤️
Please quote this tweet with anything in your gallery 🥹❤️
Five years just like that! And I never reach 1k followers 😭 #MyXAnniversary

How I wan take explain to Gen Z say this album called 5ive is a month plus and morayo is 7months ??
Please quote this tweet with anything in your gallery 🥹❤️
Wetin sure for me be say in a long run morayo still gonna surpass ur fave unreleased NSOW 💯
Davido useless pass me joor
Now, dem go say money cannot buy love lol..if no be football and fame wey this machi get..I dey very sure say he no fit bag this kind of woman, even the woman sef no go even love him in the first place💯
Victor Osimhen & Family ❤️❤️🇳🇬🇳🇬