Titus 🏄🦅
@TitusAhiab93720
@wizkidayo 🥶🐐 Morayo Album OUT Worldwide!! 👀🩶🦅 https://open.spotify.com/album/3dLXfyaG1kYeSQknLs2LP1?si=5RY-QbQXRseEnu4lqIRyBw 🔥🎉
Nigeria’s Super Falcons win the 2024 WAFCON Final. Congratulations to the new Champions Of Africa 🤯🔥
Super Falcons are playing in an AFCON final, but our girls are more focused on Big Brother Naija tweets? Disgraceful. Can’t even pretend not to be disappointed.
If you like leave your life to focus put other pple first, you go too suffer for front.
They can't Nigeria too usèless in everything 😔. They can't even beat Morocco 🤦♀️
Omo network just dey dribble my balls, be like we go continue this giveaway for morning o
E get one sweet food wey Dynamite go cook lowkey sha ❤️🦅
Done and dusted don dey find lecturer office.. E be like small dust still remain 😂
Mtcheew Canada wey be Nigeria 🇳🇬 people full ahm Canada love that mid guy unah