OREOLUWA ❤️🥵🍑
@Thatgrlhorlar
Oreoluwa❤️||DM FOR ADS AND PR|| I love Chelsea men and women💙 @chelseafc OOU Alumna👩🎓.
Biggie and keeping time 🫲🫱 every year abi a la fi she #BBNaijaseason10 #BBNaijia
How una dey take injection for yansh abeg? Have been screaming since oo😭😭😭
Is it just me or this bright Morgan looks like Tyler Perry🤔 #BBNaija10 #BBNaijaseason10
_Too much hands they say spoil the meal…I see them having a clash of great creative minds and hands all on deck!!! It would be quite more productive if only they can assign or give room for each one of them to drop or brainstorm an idea behind the scenery #BBNaija10
I hear say e no sabi speak English well😭
Kuture accent dey fluctuate 😭
Imisi na shine shine ladies club member😂nothing anybody wan tell me 😂😂 #BBNaija #BBNaija10
make una beg kuture naa😭😭 chaii see mouth #BBNaijaseason10 #BBNaija2025
But las las God wey create ADAM and EVE know wetin him dey do See how the show don choke as men don enter😂 #BBNaija
Culture already decampaigning himself in the kitchen 😂 #BBNaija
This Koyin guy, them go too use him age enter am😩 Omolomo. #BBNaija