soft
@Softlife_coll
no filter, just my honest thoughts
okoya get pikin, but na another person dey sing about am.😂😂 wavekartell gbemidebe joor🔥
I dey toilet for over 30min this thing no gree come, I don rob m tire e don almost peel
Bro I no get any girl wey dey call me at all, all of them don see me as bad person wey I be!
The problem is that a lot of you take Twitter too serious
Incase you need a manipulator and a liar to ruin your life don’t hesitate to call me. No carry my work go outside abeg 🧎🏽♀️
Twitter is actually the Goat I love what they’re doing for baddy ❤️
5️⃣🐐
The Funniest part about this Tour is that, nah two Months he use sell the Tickets & the album isn't even up to 3weeks When he started using it to Sell tickets.. He's on Demand like Mad .. THE GOAT 🐐