Big Såm!
@Samson2527
PSåLM 91 📖🤍
WITH YOU dey go 10th week on Naija YouTube Weekly chart at #1 Who is the record holder please? 🙏
As Spotify, e get any Wizkid song wey dey hit pass with you right now on Spotify?
In as much as it pays more than Spotify You should know It doesn’t pay bot views Clean catarrh wey dey your nose 😮💨
Make dem born any Wizkid fan talk about who makes more money again as an artiste Make YouTube sef dey do those monthly revenue, if Wizkid see top 20 make I craze
I wish you can atleast create an awareness they should go watch KESE and POHM on YouTube like this, e for dey awesome
Wizkid fc report this account I no need to even share una money, una no be giveaway fanbase 😂😂😂😂🦅❤️❤️❤️
Verydarkman said the same thing in that video, that it's not all those members that were aware of what's really happening Some came just for plainly justice, but in their absence it's entirely different
WITH YOU Nigeria streams _ 28,576,241 Million streams on Spotify. “WITH YOU” Foreign streams _ 25,341,283 Million streams on Spotify Foreign streams will definitely surpass Naija streams 😂
Since WITH YOU don drop, it first 10 days na em Naija streams plenty pass Foreign streams Since then Foreign just dey paste us wetin no good 😂😭 Make I go check Spotify to bring WITH YOU foreign streams numbers out
Since WITH YOU don drop, it first 10 days na em Naija streams plenty pass Foreign streams Since then Foreign just dey paste us wetin no good 😂😭 Make I go check Spotify to bring WITH YOU foreign streams numbers out
In everything wey VDM dey talk really no concern me but, Wetin DRE dey find for GC wey consist of SAM KLEF? Same guy who talks bad about DAVIDO, His family on the net Una remember d day wey Sam KLEF post Davido new born twins, where he takes get the video? Are you feeling me?
Observe them when second day streams drops, you will definitely take back your statement This is not hate, just fact There are all glory hunter