SAMKLEF NONI
@SAMKLEF
No Money 💴 No Love ❤️ Out soon!
U wey suppose Dey hide your face! I Dey this app for mohbad! Mathew 77
U no add druggies u exempt yourself 😂
Shey dem dey diagnose people for this Nigeria sha? Plenty people get adhd and ptsd + mad people everywhere
I COME IN PEACE THIS WEEK! I COME TO SHED LIGHT! 💡 IMOLE Let me remind you all — my Benin name is Prince Osasumwen! I have mastered Light… I have mastered Darkness… I have mastered the Universe and all its Elements! They serve me as I serve others!

VDM, if dem born your mama, papa, uncle, brother, or sister born you well — call out Seyi Tinubu or tinubu or APC again! Make we see! You say you don get money now, so you fit do anyhow abi? Poor man pikin finally see small change in 2025, now shoulder don raise pass cap! Na…

You can imagine under the watch of lil thug naira Marley turn artist!
Na Mobad dem de beat like that ?
Same thing and his manipulative mother did to Gtb! We’re dealing with a feminine male a good gaslighter — a former asewo who used to suck man epon! Expert in lies and manipulation! His followers? Fraudsters, ritualists, asewo, and cultists! But this time, he don enter one chance…

This was what this evu naira Marley wanted to turn the industry to! You think we are all fools? I will be online fully in couple of days.
Like you are suffering right now?
Most of y’all will suffer before u die, suffer when u die, suffer in d grave and suffer in the hereafter. Walahi
You no like make bullies great again? Mohbad spirit Dey torment you? You never attend to this allegation yet. When you go address am?
Anyways let’s make afrobeat great again🫱🏽🫲🏾
We need to revisit this case can VDM help us since he knows better ?
“Police needs to investigate the NDLEA people that assåulted Mohbad and took him into their custody, are they legit or it’s all planned work?” - Samklef
Look how they hit Mohbad on the head! I have an assignment for all the evil rat 🐀 hell and their ado idi — ex-asewo VDM wey dey suck epon! Fight for naira Marley! Before I come back next week, I want you to watch this video properly. Ask yourself: Would you wish what Mohbad…
Samklef dey touch una wounds Abi? Who lets the rats out? See as rats 🐀 full my page! Very unintelligent people! They don’t have mind of their own! An ex asewo desperate female boy Dey gaslight them. When una type finish and una data finish make una let me know! Like I said…

Ex asewo convict must post evidence o! Na this time we go know who him Dey work for. Thank God people don Dey see the real evil of VDM.
“Sisi Integrity, you tell lies and manipulate people a lot” — Analyst slams VeryDarkMan over fresh accusations against Iyabo Ojo, Samklef, Dr Dre, and others 😳🔥🗣️ 📹: @timelineofagemini
One more for the road as I go for a quick spiritual break! while I Dey my 7th heaven davido drop this jam! Make I me and my angel us am step down! See you all next week!