Raja_beta_Iau
@RajabetaIAU
Good music 🎼 stream https://soundgenie.fanlink.tv/iAU
Na this same 4pm in ikoyi people talk say no bang, @RajabetaIAU performance is too smooth the only artiste that can match up his performance is burna boy.
I dey jam the song back to back E dey my playlist Most of una dey listen to name instead of good music
Since them introduced me to these songs I no dey rest again.
@RajabetaIAU the guy behind my restlessness Take your flowers 💐
@RajabetaIAU Take ur flowers 💐
Person that Bodied Aguerobanks still bodied jeriq no go good ke. The guy is a menace in this industry him go too tey.
This guy @RajabetaIAU is good abeg, see as I dey vibe to this tune. I just dey wonder why Jeriq and Aguero fans dey drag the young talent like that. 😮💨❤️

It's not bad. Diff kind of music is important, not following Aguero and co to copy Jeriq shit.
This RajabetaIAU guy is really talented, no cap. I get why fans of Jeriq and Aguero might be protective, but let the young artist shine. @william_x34 had a solid point about supporting new talent too. Good vibes all around!