Pluto Republic
@QuanPluto
FUN BASE
@QuanPluto I follow back for a living Follow mutuals let鈥檚 connect 馃挴 馃檹
U say girls wen dem dey call Precious no dey do waiting again so Talk FAST

You use 1 fowl dey beg jujy for 5million... Una dey really take Lucifer for granted.

As you dey make yanga now so Na keke man you go later marry 馃う
*The cripple man kissed the wife of a Blind man, the Dumb man looks at him.* *Now how will the Dumb tell the Blind what he sees?* *Pls. your advice is needed.*

I know say country hard but God no allow my own reach this level abeg 馃檹

Once you start womanizing..your life go just Dey. Spoil small small.once you kon marry second wife..e go just spoil finish
You Dey whyne
Make I contribute money buy birthday gift for lecturer wey give me carryover for 200 level?馃槀 Burst my brain.