Prince
@Princedon2021
When There Is Life, There Is Hope.
Car wey splash you water today fit jam you tomorrow. If you like no hustle 😉😂😂.
As you say I no reach, make I die??🤕🤕😳😳
We no knack this week doesn't mean we're not still gonna knack 😳
Thank you my luv. As you no wan knack me na, make I look front tonight.
Enjoy yourself baby
We don divorce.
U and that lady una no dey disturb us about una knack knack n spoil talk again 😂😂😂
Restaurant work wey I start today, dem don give me last warning 🥺. Turkey dey miss 😆😭

Them no dey tell Person. Them chop your old account?
From grace to grass is very easy like 😂😂
Something wey you for tell am say she for follow the pikin dey go.
Watin I for tell am?
Person comot belle, you dey tell am get well soon?? You with am suppose do like 10 years in jail..

Road from nothing to something no easy. But you see that road from something to nothing, na express. No transit 💔💔😂😂 God abeg ooo

You wey dey think how this new season go be them go dey use 2 hours 3 minutes dey advice 😂
Person get 200k, use 190k in 3 days and then use 10k for two weeks 😂😭. You go turn to minister of management 😂 😂