Pablo Tyller
@Pablotyller
#Blessedsinner EP Out now https://dbplinks.us/51kh
@skiddofresh001 Ahead Ahead Omg Banger for Banger 🐐🐐 open.spotify.com/track/1OWdLUFA…
Girls of nowadays, majority of them are into runz. If you get pass 1 bf you be hookup girl, if you dey collect money from diff guys you be opueh. You no fit count 10 girls now, make at least 7 no dey do runs. Them don turn am to normal thing, you go hear “good girl no dey pay”.
Na Lai
I spent three nights with Buhari during my last visit — Lai Mohammed.
Carter 3
battle of 10/10 hit album i bring GNX by Kendrick , hby?
Ona leave man wey humble like this go vote tinubu ba ? Hand go soon touch Ona soon 🥲
Speak 🗣️
I always said from the beginning “ I am the future” , “ I am the chosen one”. Indeed I made my triumphant entry back to my home after 5 years , sold out the stadium & received the blessings of the Oba & left with my medal ( key). A crucial piece I learned from the stories of…
Top 100 una don go be that 😂😂
No sha block men if you see top 10