้ฃ๐๐๐
@OshodiJr1
@burnaboy OUTSIDE 7G๐๐ฆBorn prepared๐ ๐ต YorubaDemon๐ค๐ช โฆDm 4 Ads and promotions๐ฉ Manchester United 4life โฅ๏ธ๐ฏFashion MEN wears๐ฏ SweeTBoiz Culture ๐ ๐๐
Financial, You will win, You wonโt lack โจ๐๐๐
๐จ๐ฏ๐๏ธ INEC and portable Ole
Make Una pray for me be like I wan push ๐ซ๐ซ from sleep this pain hit me for waist
Instablog get folders for everybody and na 2 pictures per person dey there. If you like have 1 million new pictures, e no concern them.
Person go hold phone una dey look the back camera, i steal your phone?
๐
Simi mixed my vocals on coco money, iyawo mi atata! โค๏ธ
Dump on dem tell em bad man has come for them ๐ค ๐
Touchdown Tokyoโฆ thank God for those anime edits, we global
My mannequin and my industrial machines ,,..my whole life fr fr๐ฅน๐ซถ๐ผ
So no girl don agree say she dey date yahoo boy๐
It is not in our power to anticipate our destiny.
Everytime Wizkid is being trolled, he ends up proving more reasons why heโs the greatest ๐ฆ โค๏ธ