ALOYINLEPON 🇫🇷
@Ola_dimeji_2
A father of two |Video Editor| |Rod wave| |Polo G| |Oba 6s plus| |coolers💙❤️| 6'7| |Messi| ALOYINLEPON OF X.
youtu.be/KIwIhBjXN6s?si… Please click this link and check out the short movie I did o YT, please if you fw it leave a like and subscribe 🙏🙏🙏.
Did a lil thing on YT 🤫🤫🤫
E don kill me 😂😂
Like the song wey you no suppose play with anyhow speaker except GLE own 😭😭
Oh na pa Elroy
Walai na Olamide dey carry this nigga before Since he left, his lyrics has been ass. Look at the whole Lungu boy nonsense, made that Why love song too just shouting "abia Umaiah" Now this Be like Seyi Viruz fans no actually lie
I go regret this ranting walai.
Omo make I go buzz this girl for WhatsApp jare, I need calm my head.
Omo make I go buzz this girl for WhatsApp jare, I need calm my head.
Na so e Dey fast ni ?
Priscilla Ojo & Juma Jux are having a new baby 😍
Naso 😂
there’s only 3 types of people who are never wrong: – Women – Oldest daughters – Firstborn granddaughters
Make una follow am, he Dey owe me 500k.
He no do am for him fellow man.