Naija Health Hub
@NaijaHealthHub
We talk health the Naija way β health education for better living. Health is everyone's business; let's take it seriously. Follow & Turn ON NOTIFICATIONS π
Nigerian musics don glamorise drugs tire. Drugs don turn lifestyle for campus π π Here are 10 random drugs students dey abuse and the damage dem dey cause. make we gather fight drug abuse among our youths..share this THREAD make e reach everybody.




I wonβt go to work that day
"The World Will End On August 2nd, 2025. At Midnight"
How?
"The World Will End On August 2nd, 2025. At Midnight"
I pray so
"The World Will End On August 2nd, 2025. At Midnight"
Bring ππΎ
"The World Will End On August 2nd, 2025. At Midnight"
Why are you guys always extended this date ?
"The World Will End On August 2nd, 2025. At Midnight"
May e end fast before GMO foods take over π
"The World Will End On August 2nd, 2025. At Midnight"
"The World Will End On August 2nd, 2025. At Midnight"
Genetically Modified Organisms (GMOs) Dem promise..More food | Less pests | Stronger harvests Why Seeds dey come with license? Why farmer no fit replant am next season? Why Bill Gates dey push am? The good on GMOs, the bad on local seeds & the ugly on Aproko Doctor himself π
no dey brush like this man, e no fit make your teeth white πππ€²
This is interesting
E get things wey Bill Gates and his people no wan make you know about GMOs Dem talk say GMO go end hunger... But e get wetin dem no dey talk. Oya nau, make we gather check am ππΎ
E get things wey Bill Gates and his people no wan make you know about GMOs Dem talk say GMO go end hunger... But e get wetin dem no dey talk. Oya nau, make we gather check am ππΎ