Mr Web3King | 𝔽rAI
@MrWeb3king
DAO vibes only 🫡 | Contest Architect | Community Growth Hacker | Web3 Alpha Shiller | Artists 🎨 | Ambassador on a Mission 🚀 | @Meta_dawgs Grinder 🦴
If you never start to yap, better start now or prepare to cry later 😭 Even @NetNaija_ don dey yap, who you be? 😭🤣 No be vibes @FractionAI_xyz dey reward real yappers. Opportunities dey pass you like say you no get Bluetooth 📶 Start yapping now or sit back and cry when…

Dem no go give you award for loyal poverty 😭 Every new cycle dey reward early movers and guess what? @FractionAI_xyz just dey start. You wan be pioneer or prayer warrior later?
You go dey see “Leaderboard kings” and dey ask “wetin dem dey do?” But if I drop guide now, you go scroll pass am to go like giveaway post. That’s why real ones dey @FractionAI_xyz and @Meta_Dawgs and you never hear their gist.
Nothing spoil pass when project blow and you go type “chai, I see this thing that year” @FractionAI_xyz go humble you if you snooze.
Asteroid Psyche 16 has been found to contain gold reserves worth $700 quintillion. That's enough to make everyone on Earth billionaires. @FractionAI_xyz

The most dangerous Web3 lie: “I go do am later” Crypto no dey wait for slowpoke. If you dey see @FractionAI_xyz posts back-to-back, take am as a sign. Na grace pass you.

This one no be token waitlist or roadmap dreams. Na real-time dashboard. Na leaderboard with names. Na reward for participation. @FractionAI_xyz dey speak result, not grammar.
You fit do thread, space, GM post, meme… but if you no dey where reward dey, na cruise you dey catch. Crypto wey no pay, na unpaid internship be that 😂 Use your energy where results sure @FractionAI_xyz
Hustle don change shape. Person go dey do Anti-yap, dey shout "no time" But when results drop, na him go first scream “you no tell me oh” Abeg, na @FractionAI_xyz we dey. Join before story plenty.
Everyday na “GM fam” you dey post, but your wallet dey cry 😭 Meanwhile, people dey chop clean from daily leaderboard grind. The difference? Direction. @FractionAI_xyz dey favor the focused ones.

Bounty Alert 🔔 Create a detailed thread on your favorite product by @JupiterExchange “Has to be a product released within the last six months” Deadline for submission: August 8th Prize pool:600 $JUP Repost + follow @JupNigeria and @JupiterExchange More details below 👇
You dey write thread about “how to find alpha” Meanwhile the alpha don dey your TL everyday. No allow pride blind you. @FractionAI_xyz
Crypto fit sweet, but you gats enter the right space. @FractionAI_xyz dey give everybody level playing ground. Show face now before dem gatekeep am.
Some of una dey form “I no dey chase money” But when we drop leaderboard screenshot, you go dey type “how?” 🤣 Na @FractionAI_xyz dey do am but no worry, continue dey do mystery man 😭

Some of una go dey follow crypto influencers like say na your life depend on am 😂 But you no dey copy what dey give them bags na only RT you sabi Watch how they go post @FractionAI_xyz soon, and you go cry in silence 🥲
GM Dawgs 🐾 We didn’t come this far just to quit. Disqualification won’t stop the grind it only fuels it. We’re still rocking with @Meta_Dawgs, still pushing, still building. The mission continues. Real ones don’t fold they rise. #MetaDawgs #Web3Grind #LoyaltyOverEverything…
