MUIP
@ManUtdInPidgin
Man United In Pidgin Football News. by the fans. 📩 [email protected], @muipfpl
🚨 You wan battle for ₦1,500,000? DM @MuipFPL Now! ⛔️ Deadline for Registration: Sep 30th. #YouNaKing


🚨🗣️ Matheus Cunha: “No be pressure, na privilege to dey this club. I GAT dey here.” ❤️

🚨 André Onana don recover from him hamstring injury and don return to training. 🙌🏼

🚨🗣️ Cunha: “I go do wetin e go take help di team, like to score goals. I sabi why I dey here and I dey hope say I go give my very best.”

🚨🗣️ Amorim: “Dem [Mbeumo and Cunha] fit play as goal scorers. We still get Josh [Zirkzee] and Rasmus [Hojlund]. I dey happy.”
![ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨🗣️ Amorim: “Dem [Mbeumo and Cunha] fit play as goal scorers. We still get Josh [Zirkzee] and Rasmus [Hojlund]. I dey happy.”](https://pbs.twimg.com/media/Gwx1vLhWEAA8PW3.jpg)
![ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨🗣️ Amorim: “Dem [Mbeumo and Cunha] fit play as goal scorers. We still get Josh [Zirkzee] and Rasmus [Hojlund]. I dey happy.”](https://pbs.twimg.com/media/Gwx1vLZWgAAvDZO.jpg)
Ruben Amorim first talk say better days dey come, now e dey tell us say we go suffer.

🚨🗣️ Rio Ferdinand: “If dem no give me striker, I go focus on midfield. Na only ONE name dey my mind, person wey fit do wetin we need. E strong well, sabi carry ball go front, fit collect am anywhere for pitch, sabi tactics, get better energy and leg, don play for Premier League.…

🚨🗣️ Amorim on Kobbie Mainoo: “E fit play for both midfield roles. Last season, e dey play higher up. But e best position na where ball dey — make e dey near ball, with di ball. Na big talent. But e need quicken di tempo of im game, I dey always tell am.”

Amorim: “We go suffer but di kind bond wey dey between us dey very important. Di spirit dey positive.”

🚨 So far, 422 people don register for the MUIP FPL 2025/26. Amazing! If You wan become the 423rd player? Enter Here: chat.whatsapp.com/Dub3LGQTU2VDHZ… #YouNaKing
🚨 Antony agent Junior Pedroso don confirm say Saudi Arabia clubs dey show interest, and di player dey open to waka go dia. [@winwinallsports]
![ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨 Antony agent Junior Pedroso don confirm say Saudi Arabia clubs dey show interest, and di player dey open to waka go dia. [@winwinallsports]](https://pbs.twimg.com/media/GwwxC8JWYAAURB2.jpg)
Say Manchester United sign Bruno Fernandes for just £47M? Omo, that one mad oo! 😳🔥 Na steal!

Alejandro Garnacho dey gym 💪🏽 My Star!! I go always rate you! ⭐️❤️

🚨 Ruben Amorim on Garnacho, Sancho and Antony: “If Sancho, Antony or Garnacho no comot, dem go join the squad because dem still be our players. If club no see better offer for any of dem, dem go stay and I dey ready to receive dem.”

🗣️ “For me personally, I dey see clear plan for Man United. E clear wetin dem wan do. As Cunha and Mbeumo don land before di US tour, e be like say dis summer transfer make sense wella.” [@JacobsBen]
![ManUtdInPidgin's tweet image. 🗣️ “For me personally, I dey see clear plan for Man United. E clear wetin dem wan do. As Cunha and Mbeumo don land before di US tour, e be like say dis summer transfer make sense wella.”
[@JacobsBen]](https://pbs.twimg.com/media/GwuMS-YXYAEZTo4.jpg)
Manchester United front three wey be Bryan Mbeumo, Rasmus Hojlund and Matheus Cunha don cost dem over £200 million 🤯🔥

E go really dey interesting to see which club go table offer for Garnacho, because e be like say dem wan wait reach end of transfer window when Man United fit reduce hin price from £60 million to around £45 million. Na sharp strategy dem dey use so.

🚨 Manchester United don officially make move for Ollie Watkins. Dem prefer striker wey get experience, since dem get Rasmus Højlund already to support Watkins. [@TheSecretScout_]
![ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨 Manchester United don officially make move for Ollie Watkins.
Dem prefer striker wey get experience, since dem get Rasmus Højlund already to support Watkins.
[@TheSecretScout_]](https://pbs.twimg.com/media/GwtjGIKWQAA89OI.jpg)
🗣️ Mason Mount: “We dey work together to try improve that area, because last season we no really deliver goals or assists like we suppose.” [@DiscoMirror]
![ManUtdInPidgin's tweet image. 🗣️ Mason Mount: “We dey work together to try improve that area, because last season we no really deliver goals or assists like we suppose.”
[@DiscoMirror]](https://pbs.twimg.com/media/GwtVZLEWAAAtctc.jpg)
🚨 Manchester United no fit sign new midfielder for now because Casemiro still dey the squad and e dey collect heavy salary. Four different agents don try help sell Casemiro, wey dey enter di last year of im contract and dey earn about £300,000 every week. Unless dem raise…
