Big Mami 馃馃従
@Mamitech9
I鈥檒l find a bio later
I like as e dey touch all my mutuals 馃ぃ馃ぃ馃ぃ
Dawgg which kind school I come sef Problem everyday See wetin dem wan do in Big 2025 @enosxI you for warn me ooh 馃槶
I've seen this somewhere before
$10K for whoever come up with a EASY dance for KELEBU. out this Friday! 馃敟
In crypto there's always an opportunity You just need to look enough
Wait Which school you dey 馃槶
Norms On Monday I lose my VC salary, I almost craze 馃槶馃ぃ
They don't make it like it was before
Recommend your hardest gospel music of all time, I'm in the mood rn
馃挃馃挃 See wetin Aspire sisters dey do
BEFORE AND AFTER THE THING TOUCH THEM BEFORE: Lagos is a no Man鈥檚 Land ,We don buy your papa land finish , Na we build Lagos 馃槀 AFTER THE THING THEY TOUCH THEM SMALL SMALL AFTER: Nna eehh Lagos is built by all Nigerians , Them no allow us to contest for Lagos Nna mehn 馃槩馃槶馃槩