AYỌ̀🎖ADÉ
@KingOfCruiz
🤡•⚓️•🍹{Back 🆙; @KingOfCruizz}
Abeggg...before you take any of my post personal, check & confirm the meaning of '🤡'
No matter who you be for Lagos city, when you enter city of Abuja...You Go Humble!
Even if you be LAPO pikin, hustle hard so that your child go dey among NEPO Baby...🤝🏾
People leave you out in the cold and get mad when you learn how to get warm by yourself.
No be everything wey you do for this life need explanation... Na why Dem no dey subtitle Blue film.💔😂🤟
Only you with 3big chains for neck, if dem call you Dog now you go vex 😂
I have a joke about Igbo business men but it’s in my second shop.
The real growth happens when you’re willing to confront the parts of yourself you’ve been avoiding.
I’m so stressed please, make I find lacoco go 🥹