BROKE NIGGA
@K_ing_s
private Life 🌠🧬
This thing don de turn to mother's gathering oo
Meet the contestants of The Big Brother Naija House, Season 10. #BBNaijaS10 Walk with me.🤩🤭
Omo ehh This guy babe knack me finish yesterday night come the post her babe for tiktok Nigga de comment Loml 😂😂😂😂😂

Person weh escape fatherly duties leave am for the next guy suppose shed tears of joy nah
ohh na why this egbon dey cry for that wedding 💔
This one no be meme If you calculate money for Cana and backy this year Nah c300 u don smoke 😂😂😂😂😂
If you don’t smoke weed, you have no idea how much God has saved you. especially financially 😭.
Omo e get one small spirit weh de find my trouble for this app @baniyechi leave me alone nah 😂😂😂 How I take offend u 😭😭😭

I agree you dey go nah 😂😂😂
No be you dey post fake SS say you hammer? 😭 You wey I know from Secondary school wey our maths teacher say when you go make am na when you fund me. E bee like you never ready
No be you dey post fake SS say you hammer? 😭 You wey I know from Secondary school wey our maths teacher say when you go make am na when you fund me. E bee like you never ready
Wetin I do u this small person 😂😂
You guide pass that guy you dey beg so😭 You have nothing, he has zerothing 💔