PRAISE 🥷🏽
@KFresh55195
finding my way || Creating as i go || 🎶
My acct with over 3k followers being suspended , please y'll should follow me here @KFresh55195 😭❤️🙏🏽 , retweet for moot , i follow back in sec 🥺


Some of una wey still dey collect mummy thank you @ 30. Shame on you🫵
this one loud like burna boy wey no get hit unless him drag one OG or sample Fela 💀😂 Na fireboy don dey do wetin he dey do with finesse now
Future might be the most lonely rapper itw right now cause where is he gonna get hit songs without Drake, Cench replaced him easily 😂
Future might be the most lonely rapper itw right now cause where is he gonna get hit songs without Drake, Cench replaced him easily 😂
Nothing pain me pass say girl fine but toto don GBIM.💔
If you're seeing this tweet, everything good will come your way today.
Priscilla Ojo husband go don run secret DNA test 😂 The fear of lilkesh and Enioluwa .
na only family member wey mind his or her business go fit view my status 🙄
All men are frauds ,the only difference between them is that some admit it ,I myself deny it 🤣😂😂
legalize kpo for my people 🍃
You wake up as the President of Nigeria. What’s your first policy?
You wake up as the President of Nigeria. What’s your first policy?
WHAT’S SOMETHING THAT NIGERIANS DO THAT MAKES PERFECT SENSE BUT ZERO LOGIC?