Jaywon
@JAYWONJUWONLO
The chosen one . founder @Nextworld_music @iledarefoundation @afrotunezfest #Afrobeats #Icon #ceo
I kept hoping Oboz’s death was just Efe’s dream again 😩. @kemiadetiba, thank you! It’s been a long time since I got this obsessed with a series. So many stories untold. We should still have Season 2 sha. 🔥🔥

As soon as I drop anything money-related, all the ghost followers with zero relevance turn activist in my mentions. Make una rest. I dey flex, I no dey beg. If e dey pain you, na your family wahala. Go tweet your own or hug transformer……….. #Oba #Afrocrycry 😂
Becareful with who you dey offend oo. Forgiveness no dey some people dictionary.
CATCH ME IF YOU CAN (REMIX) @JAYWONJUWONLO/@Iceprincezamani/#PHENOM #NP WIT @OSAMNTSC/@therealotb1 #GRAGRAXPRESS #EXECUTIVETHURSDAY
Dem dey cry again? Wow. This Juwon guy needs to stop living rent-free in their head, space don full abeg.
Something wey everybody know but una no dey like to say the truth. Truth Dey always hard una to say!
I just talk my talk with facts then leave Una to cry me a riverrrrrrrrrrrrrrrrr.