Manuel.
@Godwithus4L
FOOTBALL FAN || MAN UNITED || MESSI
I just got this account and i’m looking for as many mutuals as possible. Follow me for a quick follow back!!! Please 🙏🏾❤️

Good😂😂😭😭
🚨🗣️ 𝗡𝗘𝗪: Rashford: "The GOAT? I am a big Ronaldo fan myself, but Messi is the Greatest of all Time."
🚨🗣️ 𝗡𝗘𝗪: Rashford: "The GOAT? I am a big Ronaldo fan myself, but Messi is the Greatest of all Time."
"Stay away from my girl" Omo blood you go need kpai me oo cos I no dey leave anybody 💔😂
Was about to sleep then I saw her message 🥹 anyways the sleep don commot my eye
Girl wey my iPhone charger cost pass her dress dey tell me say I am not up to her standard
How I keep my face inside public transport so the driver knows that i’m not easy to kidnap
Cause if I handle am I fit end up for prison
Leave it to God, Let God handle it.
If you are not dating for marriage what are you dating for? bc I can't seem to understand this generation
I hosted a end of the party at a Nepo babies school today and i was shocked by the gifts they gave to best students in each class. Bicycle, iPads and laptops! For my own secondary school back then, na 40 leaves exercise book dem dey give best student. 😭🤣
See as Batman siddon for ground. E remain for am to ask “Madam abeg cold malt dey?”
Na by this time last year dem tiff my private jet for airport
“ I swim the ocean for you, släp soldier for my boo” Lyrics dey cry for here 🔥🎶 Single people no go fit relate to this melody’s upcoming jam “AIR” 😂😭
My babe has went to do bricklaying work since last week so he could buy me my favorite luxury wig. I love him so much😍