THË ÇRÜÏSË LØRD
@Eb55216Ebuka
I post relatable naija meme ....you'll love it , please don't unfollow 🙏 🔥💯
Once you decide to put a stop to fornication Boom! One babe go just text…you dey house? and to lie say u no dey house again na sin

E get how you go broke reach, food go dey hungry you to chop for dream.
I find it Inappropriate When I see a Guy Chewing Gum😔 So Annoying stuff😟
Just one girl Dey enough to ruin your life, just one .
Ejeh once you believe say girl love you, your life dan spoil be that 😂😂

"I prefer carrying my natural hair" Coming from babe wey no see money for wig 😂😂😂
Some people dated once and got married, then there is you in season 9 episode 14😭😂💔
One love ❤️
Nawa o.. them no even let the account reach anywhere, Please quote with anything 🙏🧎
Dear ex, na ogun go kpai you, na this weather make the breakup just dey pain me 😩

Here We Go 🚨🚨 Deal done between Water Fc and the African talent The player wanted only legs and adds-one but Mum's sticks have forced a full body contract with Water Fc👀

Don't be foolish, don't be fooled either, Peter Obi cannot win the 2027 presidential election, and here's the gist: For Tinubu to say that he was the next in line (Emilokan), you should get a good clue of what the Nigerian political system looks like.
Life so private nobody knows that..... Omoh nobody go know anything oo😂😂
