scarface diepreye gaga
@DiepreyeOg73187
singer/songwriter/dad / businessman /retired superhero/scarface/ owner of stubborn department 🥷🏻🥷🏻🥷🏻 owner of / the plug 🔌
He is who he said he is, he is indeed a blessing to this generation…
Nor be everybody wen wear suit u go take serious some receptionist
If BAT had taken over from General Abdulsalami Abubakar in 1999, with what he is currently doing, our economy would have been equal to America's economy by now.
You can fucking die any minute
Hit me with one harsh truth you've accepted so far as a man.
Wetin happen to my boy 💔
🚨FIREBOY’S FIRST SINGLE OF THE YEAR “DOPAMINE” OUT TONIGHT 🚨
Is this a sign ?
Akpabio mistakenly said President Tinubu was “honored and bur!ed” instead of Buhari, he quickly corrected himself
Omo 🫠🫠🫠🫠🫠🫠🫠
Akpabio don gaffe "Nigeria impressed with Tinubu's "burial" instead of Buhari... Why do they keep making this same mistake?😭🤣
God please abeg nor allow dis kind one 😭😭🙏🙏
As today mark exactly 7days without u wifey, i pray may Allah blessing and favour be with u forever ! Sai munzo 😭
And we get our leaders Dey allocate to dem self and kids and the real people wen Dey make use sleep well for night nor Dey get wetin dem deserve , if he don red for dis country to drag our leaders out I will be at the front .
ISIS reshared this video of ISWAP’s 2019 attack on the Baga Naval Base. I still remember vividly how I shouted and my knees almost gave in seeing my childhood friend and classmate in the video, later executed. A daily reminder of the sacrifices of our brave military.
Omo abeg I nor wan talk about 2020 it’s crazy 💔💔
What year was the worst year of your life?
Who Dey carry gun Dey cry for help who come be me wen nor get anything omo dis our country , anyhow u fit take comot try comot oo if not u go just Dey accuse village people and na government be the real witch
I want to design product sticker for 4 vendors, free of charge. Comment “I’m interested” under this post and I’ll pick randomly. Let’s go.
A lot of things wrong for dis country imagine treating someone wen Dey carry weapon like dis , and tomorrow he do something bad una go blame am ?
Nigerian Soldiers Reveal the Quantity of Food Allocated for Nine Military Personnels for a Month.