°∆° Daniel Noah ©
@DanielNoah0
Hope on God Alone!! 🥹 DEEN GRAPHICS ✊ || EVEN THOUGH U NO GET MONEY TRY GET SENSE ||
If na by sleepiness nights vigilante for don buy Bugatti 😂😭
Assuming the Red Sea no divide those Israelites for too flog craze commot for Moses body 😂😂😭
Na only for Nigeria wey nepa go leave light for 3 days, people mind go begin de shake 🤣🤣
Smoker wey I wan advice don dash me 10k, more fire to your lungs boss😂😂💔
Welcome to Nigeria, where courage dey fear dog, success dey repeat class, even joy dey depressed 😂😂💔
🚨ATTENTION: Want to stream services like Apple TV+, Hulu, Tennis Channel, Disney+, HBO Max, Paramount+, Live Football, NBA, NFL, F1, and more on your TV, smartphone, PC, or Firestick/TV box but unsure how? Or looking to save big on premium subscriptions? Contact via StreamHub…
Poor man go sleep ona go call am laziness, .. Rich man go come sleep ona go say em dey rest.... Wetin poor man do ona na 😒👀
Na you use your hand write wish list, but you want another person to buy am for you, Ole 😂😂😂
Omo things dey sup o. Thief come rob for one compound, thief give dog indomie dog nor bark again 😂💔
FOLLOW ALL.., YOU'RE NEXT🔥 @crypto_xtrader @Noor_zaman72 @haoku01 @CryptoVenators @ObsanWalexs @Abutreeka_10 @symplytia6 @cryptodaaddy @Smartjordan111 @KingDavidofweb3 @Ochiriozua_1 Repost drop handle for next list 🔔