Billy😉
@Billywest092
Furniture designer, B$baby
Once I notice say u like seyi like this ehh . We don turn friends 🙂↔️😌
Ayo’s point is very simple. Coming from a background of wealth, power and influence makes a huge difference in how far you go in life. It is easier to play tikitaka when you start a game 5 goals up. For many people, they start the game of life with two red cards and 7goals down.
🚨5 years ago Today, Seyi Vibez Released “12:07”✨🎉
Seyi vibez, that “aboki i wan buy the highest karat” song no fit go like that ohh 😭😭😭
For this kind situation you sef go wan go buy the fuel and food base on say na person house you dey and you no get choice lol. Make God bless all men even tho e no possible.
Bro I just day happy every two two minutes because of this new phone 🎊🤩
Una no tell me say na lydis e dey be if person buy better phone na. God go punish everybody wey dey use iPhone 12pro😂
Proud to announce my new partnership with Martell. Big moves on the horizon just in time before we hit the road again. Let’s get it! 5️⃣🥃