BIGTEE💀💀
@BigT33__
I’m the greatest human in the world and there’s nothing you can do about it . DON’T JUST FOLLOW ENGAGE TOO!!! ❤️🦅.
Omo ehhn sometimes you go just day remember some kind persons way you don crush on, you go day ask yourself how e take happen 😂 You no rate the person again
i think she's being familiar with WIZ before he started singing sef... just search @wizkidayo on her page
RT @M_et_al: @wizkidayo's Holla At Your Boy video drops this week...☺
You carry my phone add yourself for snap Come leave me as subscriber I no understand Nigerian woman sometimes 😂
I’m just so surprised how so many Nigerians are clamoring for chemically altered foods. That’s crazy o
I swear same shit happened to me, had an accident that nearly took my life. My friend was in the car too . Next thing o it wasn’t even up to 5 mins community leaders don gather say i go pay money for pole. A pole we barely scratched. I asked the chairman what if lives were lost,…
Person jam pole during accident which he barely survive, Nepa people say make him pay 3.5m for the polls weh him jam😭😭😭😭
Wiz in his collab bag again like crazy and he ain’t even done yet coz e get one particular one wey i dey wait for 👀🤭
BIGGEST! ❤️ @wizkidayo easiersaid.lnk.to/OneCondition
I know your body bad gan,e cause confusion If you gimme chop mi o ni sofun anyone😮💨
Make Fola day first David get feature from wiz. Chai David no calm down na why
25Bn with so much ease Still day smile on top
Tony Elumelu donates 25 Billion naira to support the launch of Produce For Lagos initiative 🔥