Debby
@BalogunAbass12
🦋🦋
TBH..Diaz is a better all-around baller than Gakpo. Diaz leaving over Gakpo? Purely a money move. His age, contract length, and the fact no one’s dropping €75M for Gakpo are the real reasons.
Perfect timing to join the "See No Trophy, Hear No Trophy" squad.. Arteta’s got him posing like a mime in a midlife crisis! 😂
❤️🤍 Viktor Gyökeres: “I just felt that Arsenal was the right club for me”. “What I heard from Mikel and Andrea when I was speaking with them, and just what I've seen in the past years, how they've been playing football. That made me choose Arsenal”.
E dey okay for Wissa to vex and refuse to train, but Isak dey train alone and dem call am traitor. Newcastle fans sha.😂

"I sabi say everytin dey happen for a reason, but sometimes I dey wish I fit know wetin be dat reason from di start sef.😩

Hope you know say most of your friends no really be your friend?..I just say make I still remind you.
Na only God know Wetin my babe dey do for my back All my back just day pain me.

Try dey change am for your friends once in a while no be every time you go dae shine teeth.🤝

Dis year dey show me say life fit dey twist like rollercoaster! Two tins fit dey true same time... you fit dey enjoy better kpa, and still dey face wahala for di same moment... Life no really send anybody papa for here 😭 😂

Once your relationship reach 'so if I no call, you no go call me,' ust know say single life don dey wave at you! 😁
Constantly begging your wife, even when you’re in the wrong, is a surefire way to lose her respect. Stand tall, own your mistakes, and keep it real.
Just take good care of yourself because nobody really send you 🤌
Marcus Rashford’s a proper gem, but at Barça? He’s about to go BEAST MODE and shred defenses! S-tier English talent just needs that nudge, and Hansi Flick’s the guy who unlocks superstars like it’s a hobby. Scary times ahead!
Lmao, Arsenal fans out here crying over Gyokeres rocking #14 when Nketiah and Walcott were strutting in it? Chill, it's just a number! Cringe Mfs😂
