Francis Adeniran
@Artdeniran
1 of 1
Pairing an old picture with a new one isn't easy, but trust me, I always deliver 🔥
I'm done ! 😉😉 Thank God I finished this drawing before my runny nose started. Wetin I for tell my client 😅
Amen, Amen, Amen 🙏🏿 God forbid, God forbid, God forbid. God, abeg. 😭😭
If dem tell me say I go later get flat tummy, I no go believe. TINUBU O😩😩
Once you hear Siiiiiiiiii Sha look back cus if you pretend ehn, slap fit meet you from back.
Boarding School 101:
For someone who likes making the most of their time, I really don’t like people who can’t stick to time. Must you finish your 3hrs 😭😭
Delete ‘Can work under pressure’ from your CV abeg. Real pressure go humble you😹😹
This rain don beat all the bad behavior wey dey my body commot. I’m a changed man.😭😭
Dey for who dey for you. You fit cover syllabus, make syllabus sly you when e reach him turn.

"Show me your friends, and I'll show you who you are." Dat no be true for me and my squad, tho. One's a wild one, the other's a pastor. Me? I'm a mix of both 😂😂
He get something wey I just learn now now and person wey teach me na my mutual 😭😭😭
Ngl, been learning a lot in the past few days. If you no dey my shoes, you no go understand.
Ngl, been learning a lot in the past few days. If you no dey my shoes, you no go understand.
