YARLOOOOOOOOOOO
@1yxrlo
diamond in the gutter.
A million blessings music video 🎥
Bolu Ayo Zion AJ Morayo ❤️🦅
🚨30 min GAIN TRAIN ⚡️ ‼️FOLLOW FOR FOLLOW ASAPU👇 Drop name tag and follow everyone


Na Davido dey chase clout Na Wizkid album dey go up Somebody shout POWERRRRRRRR!
Peller don pay Jarvis bride price o Make una comot eyes from the girl.

If you follow dem drag DJ TUNEZ make e no release that jam, e no go betta for you… I just hear the snippet again just now.
KESE = 62 MILLION ✅ 5IVE solo: Be there still = 17M (lead single) 10 KILO = 8M ANYTHING = 7M CFMF = 4M LATELY = 4M DONT KNOW = 3M NUTTIN DEY = 3M Extra : TITANIUM ft Chris brown = 8M total = 54M 😂😂😂😂😂😂😂
👤Wizkid’s “Kese (Dance)” has now crossed 62 million streams on Spotify.📉🔥
E get one time wey i get carryover for my first year then, na everybody I dey lay my frustration on Na same logic Davido dey use 5IVE do🙂↔️